🌺 JAMB EXPO 🌺 WAEC EXPO 🌺 NECO EXPO 🌺 NABTEB EXPO 🌺 JUPEB EXPO 🌺 IJMB EXPO 🌺 POST UTME 🌺 PAST RESULTS 🌺 PAST QUESTIONS 🌺 JAMB UPGRADE 🌺 NYSC SERVICES 🌺 CAC 🌺 NIMC SERVICES 🌺 CONTACT US 🌺

HOT UPDATES©


D Banj – Tongolo


D Banj - Tongolo

Download D Banj – Tongolo.

MP3: D’banj – Tongolo MP3 Download

Off D’banj recently discharged Album tagged No Long Thing Album, We Present to you a track titled “Tongolo“.

“Tongolo” is a hit from the debut album “No Long Thing” by Nigerian recording artist D’banj. Released by Mo’Hits Records in 2005. Produced by Don Jazzy.

Download and enjoy below

DOWNLOAD AUDIO HERE


Ha ha Make i tell una one secret The secret wey me i dey use for all these women now Na the magic word be “tongolo” No long thing, no long thing Just tell them tongolo You understand Anyone wey you like, you know wetin you go tell am?
Me, i be Dbanj My jamo friends dem dey call me skibanj I don get degree for womanolgy I don study the woman physionomy uh! Wey dey make them follow me For de club, den take up their thumbs for me Even the girls they ask for me Make i tell them the secret of my melody ah!
Make i tell them de koko o ah! Make i tell them de koko Make i tell them de koko o ah! Make i tell them de koko If i tell dem the koko I say make you yarn them de koko If i tell dem the koko Make you yarn them de koko now oh yeah yeah
Tongbala, je a tongolo Omoge wa je a tongolo Tongbala, se iwo le tongolo Omoge wa je kia tongolo Tongbala, je ka tongolo Omoge wa je a tongolo Tongbala, see wo le tongolo Omoge wa je a tongolo
As i dey waka up for road I see one bady I name na “no be small” Why because she fine no be small When her front no be small When her backside no be small I yarn am the truth and i yarn am the fact And yarn am no be small She no wan gree my own o Until I yan her am the koko (no be small) Shey you wan know the koko o Shey you wan know the koko Shey make I tell you the koko o Make I tell you the koko
If i tell dem the koko I say make you yarn them de koko If i tell dem the koko Make you yarn them de koko now oh yeah yeah
Tongbala, je a tongolo Omoge wa je a tongolo Tongbala, se iwo le tongolo Omoge wa je kia tongolo Tongbala, je ka tongolo Omoge wa je a tongolo Tongbala, see wo le tongolo Omoge wa je a tongolo
Listen, listen, listen Mo wa talented Yes mo wa gifted Se ri ki ni mi, oma gbe e lifted Se ri hips e, ma fi le shifted Igo oju e, ma file tinted Boyfriend e gan, o wa evicted Se e mo pe dbanj is addicted Te ba so pe no, ma wa persistent Mo ni iyawo nle don get it twisted
Make i tell them de koko o ah! Make i tell them de koko Make i tell them de koko o ah! Make i tell them de koko If i tell dem the koko I say make you yarn them de koko If i tell dem the koko Make you yarn them de koko now oh yeah yeah
Tongbala, tongolo Omoge wa je a tongolo Tongbala, se iwo le tongolo Omoge wa je kia tongolo Tongbala, je ka tongolo Omoge wa je a tongolo Tongbala, see wo le tongolo Omoge wa je a tongolo
Tongbala je a tongolo Omoge wa je a tongolo Tongbala, se iwo le tongolo Omoge wa je kia tongolo Tongbala, je ka tongolo Omoge wa je a tongolo Tongbala, see wo le tongolo Omoge wa je a tongolo
You don hear now Na my secret be that You no hear wetin I talk well, well
No long thing Just tell them tongolo Oya cho Don jazzy Dbanj Mo hits records



source https://donprosper.com/d-banj-tongolo/
Previous Post Next Post

Contact Form